Wande Coal – Come My Way Lyrics

Wande Coal – Come My Way Lyrics. Ayy
Chorus
I know, they know want make the money go come my way
If dem know, dem no go let the money to come my way
So I pray make dem no hear am money, money come my way
‘Cause I know wetin I go do when the money come my way
(Ayy)
Bridge
When, when no shingbine When the money no dey omo no shingbine
When, when no shingbine [?] No shingbine
When, when no shingbine When the money no dey no shingbine
When, when no shingbine I dey double up some
Chorus
I know, they know want make the money go come my way
If dem know, dem no go let the money to come my way
So I pray, make dem no hear am money, money come my way